
Cobhams Asuquo – Everyday Mp3 Download
Everyday by Cobhams Asuquo Mp3 Download
Get this amazing new song titled Everyday by Cobhams Asuquo. Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, he set up his own recording facility in 2006. This song is available for streaming and downloading on all our platform.
Download & Stream Mp3 Below
Lyrics of Everyday by Cobhams Asuquo
Story oh, story
I wan tell you a story, it happen somewhere wey I know Three friends dey for village, dem wan find city go Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow Where dem go fit blowMonkey na workaholic, sitdown look na the dog name
But Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane The same thing wey you tell them, na him make Monkey dey slave And there the Dog complainEvery day for the thief, one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market Sitdown look go dey there as Baboon dey run the townPlenty years join together, sitdown look dey the same place
Monkey work ’til e tire, e no get leave, e no get pay Baboon dey just dey flenjor, throw banana, throw dem bone But e dey chop alone (chai! That’s not fair)Every day for the thief, one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market Sitdown look go dey there as Baboon dey run the townE dey run the town oh
E dey run the town ohSee, every day for the thief, but one day for the owner of the house
E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market E go dey sitdown look for TV as Baboon dey run the townOh, every day for the thief (every day, every day)
One day for the owner of the house E fit take time, but one day (someday, someday) Monkey go-go market (sitdown look oh) Sitdown look for TV as Baboon dey run the town Oh-oh-oh-oh-oh-oh-ohEvery day for the thief (for the thief oh)
One day for the owner of the house E fit take time, my brother, my sister you go-go market Sit down look for TV, yeah Sit down look for TV Sit down look for TV As Baboon dey run the town
Leave a Reply