Onos Ariyo – Lose My Head

Onos Ariyo – Lose My Head Mp3 Download

Lose My Head by Onos Ariyo Mp3 Download

Get this amazing new song titled Lose My Head by Onos Ariyo. Onoriode Ebiere Ariyo professionally known as Onos Ariyo is a Nigerian-based singer and songwriter. She is best known for her critically acclaimed song “Alagbara” which was written & produced by Nigerian Music Producer Wilson Joel . In September 2018. His song is available for streaming and downloading on all our platform.

Download & Stream Mp3 Below

Lyrics Of Lose My Head by Onos Ariyo

chorus

I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head
I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head

verse

So many questions in my head
I dey look for answers, get pain instead
I don′t know, make I stop or keep on moving
Situations dey pull me down, on my face I dey always dey wear a frown
I’m not a clown but you dey laugh me everytime I hit the ground

chorus

I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head
I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head

bridge

Yeh, yeh, yeh, yehe
Uwe, uwe, uwe, uweoo

verse

Sometimes it′s hard to stand up tall
I see my friends they rise and fall
I don’t know should I stop or keep on moving
I take the first step in the train, I’m not sitting down to cry
I know I would get there
′Cause I′ll be pressing on

chorus

I no go lose my head
I go dey look ahead (I go dey look ahead) even if my eye turn red
I no go lose my head
I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head (I no go lose my head)

chorus

I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head

verse

So many questions in my head
I dey look for answers get pain instead
I don’t know, make I stop or keep on moving
Situations dey pull me down, on my face i dey always dey wear a frown
I′m not a clown but you dey laugh me everytime I hit the ground ground

outro

Even if my eye turn red
I no go lose my head
I no go lose my head
I go dey look ahead even if my eye turn red
I no go lose my head

DOWNLOAD HERE

Lyrics of Onos Ariyo – Lose My Head

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*