
Cobhams Asuquo Ft The Kabal (2Baba and Larry Gaaga) – Cover Me Mp3 Download
Cover Me by Cobhams Asuquo Ft The Kabal (2Baba and Larry Gaaga) Mp3 Download
Get this amazing new song titled Cover Me by Cobhams Asuquo Ft The Kabal (2Baba and Larry Gaaga). Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, he set up his own recording facility in 2006. This song is available for streaming and downloading on all our platform.
Download & Stream Mp3 Below
Lyrics of Cover Me by Cobhams Asuquo Ft The Kabal (2Baba and Larry Gaaga)
Ye ye ye ye
I am just an ordinary paper chaser Living my life I no get time for hater Who go try try me Let them see your face Jah Over me Cause since when dem born me I never send faker I no like bad people I dey smell danger No evil eye try me Let them see the great one Over meI no like to talk
I no like to shout I just like to dey my own dey Making my own pay Move my hand to mouth Without too much of effort Because I get God I wanna give the people music Make dem lose it Start to get up and dance My vibe e dey pure And I like to focus On the things wey go make my life And those around me their life to go up I no dey smoke up No be say I holy pass But I know say dem no dey give award For who dey smoke kpoli pass So much on my mind I no fit shalaye Sometimes make I no lie I want to trabaye Some whiskey and some wine To take the pain away Everytime I lie awake This is what I pray and sayI am just an ordinary paper chaser
Living my life I no get time for hater Who go try try me Let them see your face Jah Over me Cause since when dem born me I never send hater I no like bad people I dey smell danger No evil eye find me Let them see the great one Over me Oluwa cover me o-ver me o-ver me From my enemy o-ver me o-ver me I no get nobody o-ver me o-ver Oluwa cover me oBaba you know say
Me I’m just a simple hustler Do things on a low My mistakes are not irregular Anything I do now make e be spectacular Make your blessings shower me Do it on a regular As I no like to bother nobody Make nobody bother me If dem shoot dem arrow come my way Use your feather cover me Cause I no know dem but dem know me Cause I wan love dem but dem show me Dem criticize and victimise And telling lies and show the signs What dem owe me So much on my mind I no fit shalaye Sometimes make I no lie I want to trabaye Some trophy and some kpoli Take the pain away Everytime I lay awake This is what I pray and sayI am just an ordinary paper chaser
Living my life I no get time for hater Who go try try me Let them see your face Jah Over me Cause since when dem born me I never send hater I no like bad people I dey smell danger No evil eye find me Let them see the great one Over meAnybody wey try to dig pit for me
I jump am pass And if dem want to get beef for me E no go last Anybody wey try to dig pit for me I jump am pass, I jump am pass, jump am pass Anybody wey try to dig pit for you Jump am pass And if dem try to set leg for you Their own go cast Ye ye dem try to dig pit for you Jump am pass ye ye Jump am pass ye ye Jump am passOluwa cover me o-ver me o-ver me
From my enemy o-ver me o-ver me I no get nobody o-ver me o-ver Oluwa cover me o Oluwa cover me o-ver me o-ver me From my enemy o-ver me o-ver me I no get nobody o-ver me o-ver Oluwa cover me o
Leave a Reply